Dangote-Burna Boy 无损flac下载 mp3下载
Dangote-Burna Boy 在线试听 歌词免费下载
[ti:Dangote]
[ar:Burna Boy]
[al:African Giant]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]Dangote - Burna Boy
[00:00.34]Lyrics by:Damini Ebunoluwa Ogulu/Kelvin Peter Udoma
[00:00.68]Dangote Dangote
[00:03.07]Dangote still dey find money o
[00:10.17]No level
[00:11.16]No level
[00:16.62]It's Kel P Vibes
[00:24.40]Dangote Dangote
[00:26.73]Dangote still dey find money o
[00:29.06]I no dey I no dey
[00:31.45]I no dey sleep on the money o
[00:33.76]Who I be
[00:34.93]Who I be
[00:36.10]Wey make I no go find money o
[00:38.87]I no dey send anybody o
[00:41.34]Me I dey hustle gan gan
[00:42.78]Choko
[00:44.16]Make you hustle ma lo go
[00:46.12]I no be olodo I no be bolo
[00:48.78]Wo Omo to ba lo f**k up
[00:50.96]I go show you my colour
[00:53.36]Shey wan ro pe mi o l'opolo
[00:55.58]Emi gan gan mo yan wan lopolo
[00:57.78]The matter plenty
[00:58.69]Enu mi ole so tan
[01:00.58]Oh no no o
[01:06.30]Make una listen well well
[01:12.21]When I dey strive and I dey hustle
[01:15.66]Wetin I dey find
[01:18.44]Kaluba I dey find
[01:21.66]When I dey move from place to place
[01:25.20]Wetin I dey find
[01:27.84]Na the dollar I dey find
[01:31.11]And I don do yes yes
[01:33.06]Yes yes
[01:34.26]And many people don tell me
[01:35.11]No no
[01:36.10]No no
[01:37.06]Moni lati lowo o
[01:38.44]Odi don don
[01:39.45]Tori iya mi o bi mo odoyo
[01:41.74]Is it because I dey do am for love
[01:44.19]If I get cash I go jaiye lokpopo
[01:46.24]I go give you cash I go be your sponsor
[01:48.87]Mo ni iya mi o bi mo odoyo
[01:51.34]Is it because I dey do am for love
[01:53.56]If I get money you go know o
[01:56.00]Still I go hustle till thy kingdom come
[01:58.33]Because because
[01:59.48]Dangote Dangote
[02:01.82]Dangote still dey find money o
[02:04.17]I no dey I no dey
[02:06.46]I no dey sleep on the money o
[02:08.94]Who I be
[02:09.98]Who I be
[02:11.22]Wey make I no go find money o
[02:14.05]I no dey send anybody o
[02:16.44]Me I dey hustle gan gan
[02:17.84]Choko
[02:19.22]Make you hustle ma lo go
[02:21.05]I no be olodo I no be bolo
[02:23.98]Wo Omo to ba lo f**k up
[02:26.27]I go show you my colour
[02:28.13]Shey wan ro pe mi l'opolo
[02:30.70]Emi gan gan mo yan wan lopolo
[02:33.03]The matter plenty
[02:33.91]Enu mi ole so tan
[02:35.65]Oh no no o
[02:38.26]Emi gan gan lo mo ton so
[02:40.05]Abi you forget say I be the gorgon
[02:42.44]Mo man korin gongon lori gangan
[02:44.80]Mo man korin gongon lori gangan
[02:47.39]Bere lowo Kel P
[02:49.73]Tori owun gongon lolu gangan
[02:52.03]Bami lu gongon yen
[02:56.04]Dangote
[02:57.46]Dey find money ro ro
[03:00.03]Dey find money ye ye
[03:02.51]Find money no no
[03:05.52]Who I be to come dey sleep oh no
[03:09.53]Come dey sleep ye ye
[03:11.93]Mo ni Ji Masuun
[03:15.52]Alakija dey find money
[03:18.06]Dangote dey find money o
[03:20.39]Otedola dey find money
[03:22.44]Why me no go find money o
[03:24.41]Ah ahn find money
[03:27.56]Adeleke dey find money o
[03:29.74]Adenuga dey find money
[03:31.96]Why me no go find money
[03:35.26]Find money find money
[03:41.48]Why me no go find money
Dangote-Burna Boy 热门评论
暂无评论。
Dangote-Burna Boy 同专辑其他歌曲
- African Giant-Burna Boy
- Anybody-Burna Boy
- Wetin Man Go Do-Burna Boy
- Gum Body (feat. Jorja Smith)-Burna Boy/Jorja Smith
- Killin Dem (feat. Zlatan)-Burna Boy/Zlatan
- Omo-Burna Boy
- Secret (feat. Jeremih & Serani) (Explicit)-Burna Boy/Jeremih/Serani
- Collateral Damage-Burna Boy
- Another Story (ft. M.anifest) (Explicit)-Burna Boy/M.anifest
- Pull Up-Burna Boy
- Blak Ryno (Skit)-Burna Boy
- Destiny-Burna Boy
- Different (feat. Damian Marley & Angelique Kidjo)-Burna Boy/Damian Marley/Angelique Kidjo
- Gbona-Burna Boy
- On the Low-Burna Boy
- Show & Tell (feat. Future) (Explicit)-Future/Burna Boy
- This Side (feat. YG) (Explicit)-Burna Boy/YG
- Spiritual-Burna Boy
Dangote-Burna Boy 相关歌曲
- Drogba(Joanna) (Global Latin Version)-Afro B/Ozuna
- One Dance-Drake/WizKid/Kyla
- Daddy Yo-WizKid
- All Over-Tiwa Savage
- Beautiful (Ndozvandiri)-Tamy/Takura/Dobba Don
- African Chicca (Melanin Popping)-Takura
- Higher Love (Original Mix)-Matt Nash/Takura
- BROWN SKIN GIRL-Blue Ivy/SAINt JHN/Beyoncé/WizKid
- KEYS TO THE KINGDOM-Tiwa Savage/Mr Eazi
- Joro-WizKid
- Attention-Tiwa Savage
- Smile-WizKid/H.E.R.
- Tanana (Explicit)-Davido/Tiwa Savage
- B. D'OR (feat. Wizkid) (Explicit)-Burna Boy/WizKid
- African Giant-Burna Boy
- Show & Tell (feat. Future) (Explicit)-Future/Burna Boy