Dem No Go Know-Mista Seth
Dem No Go Know-Mista Seth 无损flac下载 mp3下载
Dem No Go Know-Mista Seth 在线试听 歌词免费下载
[ti:Dem No Go Know]
[ar:Mista Seth]
[al:My Everything (the album)]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]Dem No Go Know - Mista Seth
[00:05.62]Eyeh
[00:06.60]
[00:09.47]Eyeh
[00:11.15]
[00:18.99]Eyeh
[00:19.75]Papa God I feel you feel you feel you feel
[00:22.54]I dey gbadu you
[00:23.59]
[00:24.21]Papa God I feel you feel you
[00:25.85]I will never never let you go eyah
[00:28.60]Papa God I feel you feel you feel you feel
[00:31.24]I dey gbadu you
[00:32.44]
[00:33.09]Papa God I thank you
[00:34.84]Papa God I thank you thank you
[00:37.27]Look from where I came came
[00:39.20]Now come see where I dey dey
[00:41.68]People dey find 'em hard to believe
[00:43.83]Say na you be my redeemer
[00:46.43]Na me wey people think say I no go make 'em
[00:49.17]I just dey fake 'em
[00:50.40]Come see where I dey papa God
[00:52.55]Na your hand dey make 'em so
[00:55.40]You dey make me shine
[00:57.20]Dey make me shine
[00:58.08]I dey look so fly look so fly
[00:59.85]See Dey don dey love me now
[01:01.27]Dey don dey praise me now
[01:02.47]Dey don dey hear me now hear me now
[01:04.55]Everything na you
[01:06.17]Everything na you
[01:07.82]Dem no go know oh
[01:08.80]Dem no go know oh
[01:09.68]Say na you dey do 'em so
[01:11.81]
[01:12.87]Papa God I feel you feel you feel you feel
[01:15.89]I dey gbadu you
[01:16.92]
[01:17.49]Papa God I feel you feel you
[01:19.17]I will never never let you go eyah
[01:21.97]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[01:24.74]I dey gbadu you ah
[01:26.42]Papa God I thank you
[01:28.11]Papa God I thank you thank you
[01:30.03]Dai
[01:30.46]Papa mama brother sister
[01:32.78]Everybody make una come taste and see see
[01:35.67]Him love sweet pass maggie thyme curry and everything eh
[01:39.79]All the thing wey e do on the cross
[01:41.76]Na 'em make me trust am so
[01:44.25]Come give me salvation
[01:46.18]Redemption
[01:47.25]Plus everything eh
[01:48.87]Make me a teacher a preacher and richer
[01:51.29]This one na total package
[01:53.57]I dey feel am oh
[01:54.81]I dey feel am oh
[01:55.68]Thats why I just dey go
[01:57.87]Everything na him
[01:59.42]Everything na him
[02:00.87]Dem no go know oh
[02:03.15]Say na you dey do am so oh
[02:05.73]
[02:06.39]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[02:09.12]I dey gbadu you
[02:10.20]
[02:10.85]Papa God I feel you feel you
[02:12.49]I will never never let you go eyah
[02:15.33]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[02:18.02]I dey gbadu you ah
[02:19.82]Papa God I thank you
[02:21.45]Papa God I thank you thank you eh
[02:24.48]Wetin e do for me
[02:25.84]Even mouth no go fit explain eyeh
[02:28.74]Thats why I never never never ever ever ever let you go
[02:32.12]Eh
[02:33.17]I just dey shine dey goeyeh
[02:34.91]Dem no fit comprehend
[02:36.17]Dem no believe say
[02:38.80]Na you I know oh
[02:42.05]Everywhere I go
[02:43.21]Devil dey pyante pyante
[02:45.39]
[02:46.15]Everywhere I dey
[02:47.78]Blessing dey yakapyakpa
[02:49.71]
[02:51.08]Everywhere I go
[02:52.26]Devil dey pyante pyante
[02:54.17]
[02:55.52]Everywhere I dey
[02:56.69]Blessing dey yakapyakpa
[02:58.56]
[02:59.81]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:02.50]I dey gbadu you
[03:04.17]Papa God I feel you feel you
[03:05.85]I will never never let you go eyah
[03:08.64]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:11.53]I dey gbadu you ah
[03:13.18]Papa God I thank you
[03:14.79]Papa God I thank you thank you
[03:16.86]
[03:17.55]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:20.26]I dey gbadu you
[03:21.42]
[03:21.97]Papa God I feel you feel you
[03:23.63]I will never never let you go eyah
[03:26.47]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:29.07]I dey gbadu you ah
[03:30.87]Papa God I thank you
[03:32.61]Papa God I thank you
[03:34.45]Ehh
[03:35.49]
[03:38.37]Ehhh
[03:39.88]
[03:43.10]Ehh
[03:44.35]
[03:52.16]Ehhh
Dem No Go Know-Mista Seth 热门评论
Dem No Go Know-Mista Seth 同专辑其他歌曲
- Halleluyah-Mista Seth
- My Everything-Mista Seth
- My Everything-Mista Seth
- More Than A Fantasy-Mista Seth
- Know You More-Mista Seth
- Na You-Mista Seth
- Your Face-Mista Seth
- Na Gode-Mista Seth
- My Daddy-Mista Seth
- You Are-Mista Seth
- No One-Mista Seth
- My Peace-Mista Seth
- You Are the Reason-Mista Seth
- Take Over-Mista Seth
- Till the End-Mista Seth
- I'm Blessed-Mista Seth
- Har'abada-Mista Seth
- My Campion-Mista Seth