Iya Basira-Styl-Plus/Big Mouth/Snappy
Iya Basira-Styl-Plus/Big Mouth/Snappy 无损flac下载 mp3下载
Iya Basira-Styl-Plus/Big Mouth/Snappy 在线试听 歌词免费下载
[ti:Iya Basira]
[ar:Styl-Plus/Big Mouth/Snappy]
[al:Expressions]
[by:]
[offset:0]
[00:00.48]Iya Basira - Styl-Plus/Big Mouth/Snappy
[00:01.34]Written by:Styl-Plus
[00:02.62]
[00:20.59]This na one buka wey I dey like to go
[00:23.20]The food sweet sote e go make your mind blow
[00:25.50]Day and night iya bas how she do am I no know
[00:28.16]They think say na jazz my broad no be so
[00:30.72]People people make una come o
[00:33.34]Iya basira e don jazz me o ooo
[00:36.46]Everybody helep save me o
[00:38.58]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[00:41.33]People people make una come o
[00:43.63]Iya basira e go kill me o ooo
[00:46.54]Everybody helep save me o
[00:48.89]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[00:51.80]Long throat na food go kill you no be so
[00:54.76]I say na food go kill you oga mi no be so
[00:57.26]Wettin' dey be say e get one day wey I say
[00:59.79]I go play go see my paddy Sunday
[01:01.89]Na so I reach there but Sunday e don high on beer
[01:04.80]Luckily for me him junior broad eye e clear
[01:07.55]He say make we stroll to the area
[01:09.66]Little did I knw that I was strolling to my burial
[01:12.49]Right there were oshodi bus dey load was a little buka
[01:15.82]Close to the mainroad
[01:17.61]I laf when e pass the door
[01:20.01]E tell me say hin name na
[01:21.30]Iya bas for short but I bow when e order
[01:23.74]Iwesiatewa ero mm purewater not even mineral
[01:27.50]I come gree say I go manage to chop am
[01:30.22]Before I realize I dey order 2nd round 3rd round 4th round
[01:34.20]I never still stop
[01:35.33]Wetting iya basira e give me chop
[01:37.88]People people make una come o
[01:40.26]
[01:40.78]Iya basira e don jazz me o ooo
[01:43.29]Everybody helep save me o
[01:45.74]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[01:48.37]People people make una come o
[01:50.71]Iya basira e go kill me o ooo
[01:53.85]Everybody helep save me o
[01:55.97]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[01:59.06]Long throat na food go kill you
[02:01.46]I know na food go kill you
[02:03.78]Oga mi you think say na play
[02:05.62]When I say na the way wey I dey
[02:07.93]E no day OK
[02:09.64]Wetting be your own advice
[02:11.24]I don dey steal my paddy money to buy iya basira rice
[02:14.82]Even on my girlfriend birthday
[02:16.89]When she dey wait make I take am to ocean view
[02:19.90]I no know when I pass the place
[02:21.59]The only thing wey dey my mind na iya basira palm oil stew
[02:24.98]Ah kilon kilon shele shele me I never see this kind juju
[02:28.73]Telle telle
[02:29.51]All those wey go vex kpele kpele
[02:32.11]But I hear say iya basira na
[02:33.95]
[02:34.71]I sure say still I go go there go sidon
[02:37.47]Order my first round move
[02:39.08]To 2nd round 3rd round 4th round
[02:41.31]I no dey ever stop wetting iya basira come give me chop
[02:45.12]People people make una come o
[02:47.52]Iya basira e don jazz me o ooo
[02:50.42]Everybody helep save me o
[02:52.80]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[02:55.42]People people make una come o
[02:57.89]Iya basira e go kill me o ooo
[03:00.95]Everybody helep save me o
[03:03.00]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[03:06.23]Officer abeggi follow me to the palce
[03:08.52]Everybody don telli me I dey craze
[03:10.80]My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah
[03:14.40]Iya basira e don kill me
[03:16.39]Officer abeggi follow me to the palce
[03:18.87]Everybody don telli me I dey craze
[03:21.31]My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah
[03:24.73]Iya basira e don kill me
[03:26.39]Oya people people make una stop officer e don come
[03:29.40]Where the woman hin dey inside oga I dey come
[03:32.03]Woman na wetting you dey give people
[03:33.48]Chop wey dey cause all this wahala casala
[03:35.36]Oya make we talk
[03:36.56]Oga sir true to God
[03:37.90]Nothing wey I dey put for the food wey I dey cook
[03:40.56]Na God dey make am good
[03:41.76]Na which kind talk be that
[03:42.93]Say na God dey cook the food abi you think say
[03:44.95]I be fool no be juju you dey put
[03:46.80]Infact I dey suspect say na
[03:48.49]You wash put sote people dey queue come dey rush
[03:51.18]For your stew
[03:51.90]Well to confirm am bring am make I chop small
[03:54.50]Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey draw
[03:56.90]Chaii correct this food sweet no be small
[03:59.65]Shey una no go vex if I still order for more
[04:02.19]Officer no worry na the food be this
[04:04.80]Oya people people make una go case dismiss
[04:07.57]People people make una come o
[04:10.23]Iya basira e don jazz me o ooo
[04:13.01]Everybody helep save me o
[04:15.41]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[04:18.30]People people make una come o
[04:20.53]Iya basira e go kill me o ooo
[04:23.29]Everybody helep save me o
[04:25.66]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[04:28.86]People people make una come o
[04:30.71]Iya basira e don jazz me o ooo
[04:33.78]Everybody helep save me o
[04:35.97]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[04:38.88]People people make una come o
[04:41.01]Iya basira e go kill me o ooo
[04:43.96]Everybody helep save me o
[04:46.17]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
Iya Basira-Styl-Plus/Big Mouth/Snappy 热门评论
Iya Basira-Styl-Plus/Big Mouth/Snappy 同专辑其他歌曲
- Always on My Mind-Styl-Plus
- Drives Me Crazy-Styl-Plus
- Don't Wanna See You Again-Styl-Plus
- Imagine That-Styl-Plus
- Coming Home-Styl-Plus
- Hadiza-Styl-Plus
- Mase-Styl-Plus
- Drives Me Crazy-Styl-Plus/Big Lo/2Shotz
- Ima-Styl-Plus
- Home Within Your Heart-Styl-Plus